Goya Menor Ft. Nektunez – You Want To Chill With The Big Boy Lyrics
You Want To Chill With The Big Boy Lyrics
Here we bring to you “You Want To Chill With The Big Boy Lyrics” by Goya Menor Ft. Nektunez on this Ameno Amapiano Remix.
Lyrics:
You want to Bamba
You wanna chill with the big boys
Oya meno
Ameno
Oyadepe kirin
Kekedimi Yana Kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes
Do school go school you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
All the ni^^as don dey find you
Because that ni^^as wey you peffe don puff
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes
Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do??
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes
hope you enjoyed this Goya Menor You Want To Chill With The Big Boy Lyrics, do check up here on our for more updates on banging lyrics


TRENDING POSTS




















Joshua kolo
- 1:45 pm
Very nice and complete
Bekky
- 7:15 am
Honestly when i heard this song for the first time i was like waw this has the beat and the lyrics so amazing bravo!!!!!
Bekky
- 7:20 am
This song has the lyrics and the beat the rest na jam
Whitzs
- 3:27 pm
This song too bad for my liking
Mint9
- 7:49 pm
Cool song